Plastic surgery to get facelift don dey enta new territory. One quick search on socials and my feed full wit posts from pipo wey dey dia late 20s, 30s. Dem dey discuss different types of facelift - di ...
Time don reach to hear carols wey go dey play all arund as choir pipo dey waka up and down to spread Christmas cheer but even as dem dey sing out loud, dem no know say dem dey take style help dia own ...